Advertisement

Akpabio and Natasha: Babanla provocation

By Azuka jebose Molokwu

Chai! Nigeria don scatter finish. See how biracial pusy- begging allegation take hold the nation in suspense. Tufiakwa. Senator Natasha, sumptuous biracial babe with Russian name Dey allege say old man Senate President, Akpabio, wey nor fit waka well, with swollen lips, fat head, big nose, even carry meat for back head near neck, Dey beg her for pusy. The man wan lick her clitoris. Inukwa. Imagine o. Abeg which kain pusy Natasha get wey just Dey tempt men? Na bikos she be yellow pepper babe? I understand say Natasha don scatter ground with six Abi na seven children from different baby daddies? So wetin Dey spectacular about Natasha’s pusy which convo don dominate our Naija soshamidia since two weeks now. Biko look at Senator Akpabio? Shey him resembu man wey go even fit last one Rand? Shey him prick still Dey rise without viagra or Cialis? Baba Akpabio wey be like man wey erectile dysfunction don hammer! Abi Natasha Dey use baba Senator for further fame and play the victim ni? Akpabio nor be stud again, bikonu. Natasha wey don drop shidren everywhere sef nor be Nigeria’s most beautiful bae. By this time next year, she go don fade like old white Guinea brocade wey Maiduguri sun don hammer for harmattan. I just wished she Dey waka upandan her community, her constituency, to better the lives of single mothers, widows, children wey dem send out of school for not paying school fees, our aged, sick fathers and mothers wey need immediate assistance to get well. Wetin Natasha don do for her constituency wey go make them beat their chests? Other than loudly accuse Senate President of sexual harassment? And wetin Senator Akpabio wey don dominate our Naija as Senate President, don do to impact the lives of Nigerians. He is the third in command. If Okada Abi Omolanke or wheelbarrow jam Tinubu and Vice President and dem carry dem run go LUTH Abi na National hospital for Abuja, na Akpabio go be President. He should know that. Perhaps, him tell Natasha say him wan do. And perhaps, may be when him tell Natasha, him mouth Dey smell and if it be say Natasha Dey for her period. She come provoke. You sabi say mouth wey Dey smell come jam woman wey Dey her period, na babanla provocation be that. Abeg make I go pound yam for Kitchen.
Share if you like
Jebose-Molokwu wrote in from the is bas in America

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *